Jump to content

Union of Democratic Forces of Guinea

From Wikipedia
Union of Democratic Forces of Guinea
political party
Year dem found am1991 Edit
CountryGuinea Edit
Coordinate location9°33′4″N 13°40′29″W Edit
Member ofLiberal International Edit
Political ideologysocial liberalism Edit
Demma headquarters locationDixinn Edit
SRGB color hex triplet009933 Edit
Dema official websitehttp://www.ufdgonline.org Edit
Member categoryCategory:Union of Democratic Forces of Guinea politicians Edit
Map

De Union of Democratic Forces of Guinea (UFDG) be social-liberal[1] political party wey dey inside Guinea. You for not confuse am plus de liberal Union of Republican Forces wey gey similar name.

Dem found de party insyd 1991 by number of opposition parties den groups. Insyd October 2002 dem join am by a section of Union for Progress and Renewal wey edey under de leadership of Bâ Mamadou, wey eno be like de majority of demma party as dem wan boycott de 2002 parliamentary election. Mamadou Ba later dem elect am come make de President of UFDG. De party dey affiliate de Republican Front for Democratic Change alliance, wey dem dey intend say ego field a candidate insyd de 2003 presidential election.[2]

Starting insyd 2007, de presidency of de party wey dem hold am by Cellou Dalein Diallo. Diallo come stand for de party insyd de 2010 presidential election, wey edey top de poll insyd de first round before dem narrowly lose to Alpha Conde insyd de second round.

On 25 July 2015, Diallo dem name am as de UFDG ein candidate for de 2015 presidential election for de party congress; dem san re-elect am to lead de party for another five years.[3]

Electoral history

[edit | edit source]

Presidential elections

[edit | edit source]
Election Party candidate Votes % Votes % Result
First round Second round
1993 Bah Oury dem no Participate
1998
2003 Bâ Mamadou
2010 Cellou Dalein Diallo 772,496 43.60 1,333,666 47.48% Lost
2015 1,242,362 31.45% - - Lost
2020 1,373,320 33.50% - - Lost

National Assembly elections

[edit | edit source]
Election Party leader Votes % Votes % Seats +/– Position
Constituency Proportional
1995 Bah Oury dem no participate
2002 Bâ Mamadou Boycotte
2013 Cellou Dalein Diallo 711,393 24.08% 967,173 30.48% 37 2nd
2020 dem no participate

References

[edit | edit source]
  1. Freland, François-Xavier (2017-03-08). "Guinée – Cellou Dalein Diallo : « À part moi, personne ne sera candidat en 2020 ! »". Jeune Afrique (in French). Retrieved 2020-10-19.
  2. Africa South of the Sahara 2004, p.508
  3. "Guinea's former PM to run for presidency in October", AFP, 25 July 2015.
[edit | edit source]